Onyinye iweala husband

          Ikemba iweala age...

          Okechukwu iweala

        1. Where is ngozi okonjo-iweala from
        2. Ikemba iweala age
        3. Uchechi iweala
        4. Ngozi okonjo-iweala net worth
        5. Ikemba Iweala Ngozi Okonjo-Iweala husband: WTO Director General - Meet di husband of di first woman to head World Trade Organization

          Wia dis foto come from, Uzodinma Iweala

          From Ogwashi-Ukwu to Abia state southern Nigeria, relatives of Ngozi Okonjo-Iweala, di tear rubber World Trade Organization Director General, dey celebrate her appointment as a first for Africa.

          Right now, pipo dey torchlight Ngozi Okonjo-Iweala home town of Ogwashi-Ukwu for Delta state and her husband Ikemba Iweala state of origin wey be Abia state south-east Nigeria.

          Oya kack make BBC Pidgin tell you seven correct facts about di man wey dey di life of di first woman to be WTO Director General [Ikemba Iweala - Ngozi Okonjo-Iweala's husband].

          • Dr.

            Ikemba Iweala come from Umuahia, di capital Abia State while im wife, Ngozi Okonjo-Iweala bin originally come from Ogwashi-Ukwu, Delta State. Dr Ngozi Okonjo-Iweala papa, Professor Benjamin Kachukwu Okonjo until im death, be di traditional ruler o